Full width home advertisement

Cool Worship

Gospel Rap

Post Page Advertisement [Top]

Da Blood (The Blood) by The Gratitude (COZA)
Da Blood (The Blood) cover pix


Da Blood (The Blood) Lyrics
[Chorus]
I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus

[Verse 1]
Obara chineke ona sacha
Staying same today odi amaka
Everyday by day ona ebuka
Come close e ga huna na oga emegi isi mgbaka (na the blood)
Nothing you fit do wen go change game
Otu' a ka ogadi nwanem e dey bail
E still dey blaze the trail never to decay
Oka na hun Okun making all the waves never fades

[Verse 2]
Something wey fit wash you white oh
Omoh no be soap no be Hypo (rara)
Blood get power, cleansing power
Never, never need another!
When the bada man come, you repel them
If them try me see, e concern them
Cause na pomp action we dey shoot them (gbagaun)
Bloodline drawn we dey warn them

[Chorus]
{I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus} [x2]

[Verse 3]
Enemy wey try to suck my blood oh (Away)
I overcome you with the Blood oh (Away)
And if you try harder,
I go go a little further
Oya open up your mouth
Drink the Blood oh

[Bridge]
Da Blood of Jesus set me free
From sin and sorrows
Da Blood of Jesus set me free

[Verse 4]
See, see, rated five star,
I’m a general
Spreading holy vibes for the King
Call it Federal
Took me from the piti, piti
Put me on the pedestal
Goodness on me sticky, sticky
Bloody win, we never stop

Tell dem
Superheroes we supernatural
Tell dem
No bad belle fit ruin me festival
Tell dem
Dem a Come one way and flee inna the sevens
By the blood
I'm Seated in the Highest of the heavens
By the blood
And I …

[Chorus]
{I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus} [x2]

[Verse 5]
When e red omo wetin we dey use
(Na the blood)
Uche face no be wetin we dey look
(Na the blood)
Aunty wait there's a devil on the loose
Calvary tree no go give you mango fruit
(Na the blood)
When we vex we dey vex reach extreme
(By the blood)
Bad man try to bash us but we stand
(By the blood)
Wetin be the thing we dey thick pass water
(Na the blood)
Ayamatanga wetin dem dey fear
(Na the blood)

[Verse 6]
Trying to fight me, such a mistake
Not a slave I no be Kuntakinte
Drink tha blood I like tha blood
Just like pap ogbeni where's the beans cake
Shey you be winch I am wincher than you
Middle of the night we dey trigger up too
Meeting of the gods I dey talk with my crew
Bible be the sword we dey speak in tongues too

[Chorus]
{I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus} [Repeat]
(I plead da blood eh
Da blood of Jesus)

[Outro]
Jesu Christi, Oluwa wa
Amin, Amin, Amin
Orukor Jesu!


WATCH VIDEO

No comments:

Post a Comment

Multiplex Google Ads

Bottom Ad [Post Page]